|
Naija Lingo
|
|
08-13-2009, 08:51 PM
Post: #1
|
|||
|
|||
|
Naija Lingo
E dey here: http://naijalingo.com/
Na so dem introduce am. Na Hinglish dem spik so no be mi write am: "Naija Lingo is an online Dictionary for all your Nigerian pidgin/broken English needs. It is a dictionary for people who want definitions to Nigerian words or slang, names and phrases and created by the people (you) who know them. Naija Lingo is an open dictionary where you the user are free to add and edit words as time changes, and as the meaning of words evolve and new words are formed" So, you fit use am sabi as you go write for here. |
|||
|
« Next Oldest | Next Newest »
|




